Difference between revisions 16620 and 16621 on pcmwiki'''Hazel Oyeze Onou''' wety pipul sabi as '''Whitemoney''' he bi Nigeria singa, songrita an reality TV star. Na im bi di winna of Big Brother Naija season 6 ==How He Tek Stat Wok== Whitemoney na lgbo man from Enugu state Nigeria. Bot he gro op for Kaduna state Whitemoney no tu go skul bot he go reach NECO level. ==How He Tek Stat Wok== As we tok bifo Whitemoney gro op for Kaduna state he kom muv kom Lagos to kom luk for wok,he go into meni bizness like commershal photographic,barberin, repairin of generator an fixin telecom minima shown towers among oda dem. He folk invest for importin an sellin of shoes. ==Musik Wey He Du== Whitemoney produce smol song dem like "Rosemary" (2018) "Your life" (2018) an "My Heart" (2021) For 3 Disemba 2021 he release single "Selense" wey bi sey na masterkraft produce am, dem release wit di vidio. ==Big Brother Naija== Whitemoney enta di 6th season of Big Brother Naija as di 5th contestant for 24 julai 2021. Durin di season final of di show for 3 Oktoba 2021 dem declare Whitemoney winna Nikos e score 47% of di final votes wey pas liquorose vote wey bi 22.99% for dis reasin dem kom given Whitemoney di #90million grand prize ==Fim Wey He Akt== {| class="wikitable sortable" |+ Caption text |- ! Year !! Title !! Role !! Notes |- | 2021 || Big Brother season 6|| Himself || Reality Show |} All content in the above text box is licensed under the Creative Commons Attribution-ShareAlike license Version 4 and was originally sourced from https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?diff=prev&oldid=16621.
![]() ![]() This site is not affiliated with or endorsed in any way by the Wikimedia Foundation or any of its affiliates. In fact, we fucking despise them.
|