Hazel Oyeze Onou wet pipu sabi as Whitemoney he bi Nigeria singa, songrita an reality TV star. Na im bi di winna of Big Brother Naija season 6
==How He Tek Stat Wok==
Whitemoney na lgbo man from Enugu state Nigeria. Bot he gro op for Kaduna state Whitemoney no tu go skul bot he go reach NECO level.
==How He Tek Stat Wok==
As we tok bifo Whitemoney gro op for Kaduna state he kom muv kom Lagos to kom luk for wok,he go into meni bizness like commershal photographic,barberin, repairin of generator an fixin telecom minima shown towers among oda dem. He folk invest for importin an sellin of shoes.
This site is not affiliated with or endorsed in any way by the Wikimedia Foundation or any of its affiliates. In fact, we fucking despise them.
|